Violent J has cried out over the pains she is suffering as a result of her gigantic boobs and she’s crying out. Narrating her ordeal, the worried mother told BBC Pidgin, that she almost got suffocated by her own breast while she was sleeping one night.
She continued: “Since den I no fit sleep with my back, now I dey sleep wit my side. Even when I carry belle, I dey sleep wit my side, I go push di breast go one corner.
“After when I born the pikin, the breast no be here, milk I no see inside. E come dey give me unnecessary problem. As I dey talk now, the tin dey heavy me.”
“Some people their breast big, but e light. But my own no dey light, e dey very big. I dey sew my bra, I no dey fit buy bra for market. If I wear cloth wey tight me, you go see d breast (gbujum) everybody go say madam na only you carry dis breast? boys go talk anyhow, you go dey shame.”
According to Violent J, all she needs now is money to have breast reduction surgery. She said: “Di only solution wey I dey think now na to find money go find way to reduce di breast.”
Ondomind